专业歌曲搜索

Rush (Remix) - Ayra star/Icekingoffical.lrc

LRC歌词下载
[00:00.000] 作曲 : Ayra star
[00:10.810]Pa pa ri, pi pa pa ri pa,
[00:13.229]Pa pa ri, pi pa pa ri pa,
[00:15.654]Pa pa ri, pa,
[00:21.324]Sabi girls no dey too like talk,
[00:24.025]Animals dey in human form,
[00:26.280]Padi man, nobody like work,
[00:28.426]But you must hustle of you wan chop,
[00:30.831]E no finish dem wan fight us,
[00:33.200]If them dey run dem no fit catch up,
[00:35.491]I no dey form say I too righteous,
[00:37.783]No come dey form say you too like us,
[00:40.418]Me no get time for the hate and the bad energy,
[00:43.530]Got my mind on my money,
[00:45.826]Make you dance like Poco Lee,
[00:48.266]Steady green like broccoli,
[00:50.412]Steady on my grind no wan hear what they wan telly me,
[00:53.157]Kudi na my fantasy,
[00:55.343]Dem wan dey check if my tap e no rush,
[00:58.518]But e dey rush,
[00:59.644]E dey rush well well,
[01:01.148]E be much,
[01:01.994]Na God dey make my tap, e dey rush,
[01:05.035]The kind money we touch,
[01:08.038]But e dey rush,
[01:09.185]E dey rush well well,
[01:10.541]E be much,
[01:11.723]No be hype, everybody dey crush,
[01:14.650]There's no dulling with us (There's no dulling with us).
[01:18.059]Pa pa ri, pi pa pa ri pa,
[01:20.389]Pa pa ri, pi pa pa ri pa,
[01:22.833]Pa pa ri, pa ri pa pa ri,
[01:27.548]Jofunmi Japata, I dey go ghana,
[01:29.913]You never touch, you dey form papas,
[01:32.303]Which kind money we never see before,
[01:34.681]Kosi elomi, gat me feeling I'm the one,
[01:42.711]Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje,
[01:45.220]You can't count my grace,
[01:45.257]I just dey my lane, my lane,
[01:48.045]Me no getty time for the hate and the bad energy,
[01:50.805]Gat my mind on my money,
[01:53.182]Make you dance like poco lee,
[01:55.404]Steady green like broccoli,
[01:57.534]Steady on my grind no wan hear what they want telly me,
[02:00.249]Kudi na my fantasy,
[02:02.613]Dem won dey check if my tap e no rush,
[02:05.799]But e dey rush,
[02:06.969]E dey rush well well, e be much,
[02:09.198]Na God dey make my tap, e dey rush,
[02:12.160]The kind money we touch,
[02:15.315]Edey rush,
[02:16.688]E dey rush well well, e be much,
[02:18.791]No be hype everybody dey crush,
[02:21.739]There's no dulling with us (There's no dulling with us),
[02:24.916]'Cause e dey rush,
[02:25.967]E dey rush well well,
[02:27.522]E be much,
[02:28.282]Na God dey make my tap, e dey rush,
[02:31.381]The kind money we touch,
[02:34.467]E dey rush,
[02:35.591]E dey rush well well, e be much,
[02:37.839]No be hype everybody dey crush,
[02:40.942]There's no dulling with us (There's no dulling),
文本歌词
作曲 : Ayra star
Pa pa ri, pi pa pa ri pa,
Pa pa ri, pi pa pa ri pa,
Pa pa ri, pa,
Sabi girls no dey too like talk,
Animals dey in human form,
Padi man, nobody like work,
But you must hustle of you wan chop,
E no finish dem wan fight us,
If them dey run dem no fit catch up,
I no dey form say I too righteous,
No come dey form say you too like us,
Me no get time for the hate and the bad energy,
Got my mind on my money,
Make you dance like Poco Lee,
Steady green like broccoli,
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me,
Kudi na my fantasy,
Dem wan dey check if my tap e no rush,
But e dey rush,
E dey rush well well,
E be much,
Na God dey make my tap, e dey rush,
The kind money we touch,
But e dey rush,
E dey rush well well,
E be much,
No be hype, everybody dey crush,
There's no dulling with us (There's no dulling with us).
Pa pa ri, pi pa pa ri pa,
Pa pa ri, pi pa pa ri pa,
Pa pa ri, pa ri pa pa ri,
Jofunmi Japata, I dey go ghana,
You never touch, you dey form papas,
Which kind money we never see before,
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one,
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje,
You can't count my grace,
I just dey my lane, my lane,
Me no getty time for the hate and the bad energy,
Gat my mind on my money,
Make you dance like poco lee,
Steady green like broccoli,
Steady on my grind no wan hear what they want telly me,
Kudi na my fantasy,
Dem won dey check if my tap e no rush,
But e dey rush,
E dey rush well well, e be much,
Na God dey make my tap, e dey rush,
The kind money we touch,
Edey rush,
E dey rush well well, e be much,
No be hype everybody dey crush,
There's no dulling with us (There's no dulling with us),
'Cause e dey rush,
E dey rush well well,
E be much,
Na God dey make my tap, e dey rush,
The kind money we touch,
E dey rush,
E dey rush well well, e be much,
No be hype everybody dey crush,
There's no dulling with us (There's no dulling),