专业歌曲搜索

KATIGORI - Oxlade.lrc

LRC歌词下载
[00:00.000] 作词 : Olaitan Ikuforiji
[00:00.851] 作曲 : UFOT GODWIN/Adetiloye Samuel Oluwadurotimi
[00:01.703][Intro]
[00:03.139]Hmm, no-no
[00:05.061](Yeah, ayy, the big man)
[00:07.203](Listen to the big men)
[00:07.733]
[00:08.297][Verse 1]
[00:10.421]So many stories untold (kripo)
[00:14.405]So many mysteries I gats to unfold
[00:18.655]The musical legacy I gats to uphold
[00:23.280]As I run with the data, dey try to dey download, oh no
[00:24.342]
[00:25.671][Pre-Chorus]
[00:28.124]All of them know say I bloody on code
[00:31.311]The day wey every knee shall bow, every tongue confessing on God
[00:35.640]Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh
[00:40.531]I know the journey long, but Oritse don throw me the compass for the road, oh
[00:41.358]
[00:43.217][Chorus]
[00:44.390]I no know how I wan do am
[00:47.076]But e go soft (Soft)
[00:49.295]And e go shock una, 'cause e go choke
[00:53.046]Even though I no know how I wan do am
[00:56.264]'Cause e go soft
[00:58.390]And e go shock una, 'cause e go choke
[00:59.780]
[01:00.436][Post-Chorus]
[01:04.218]Igi-imu jinna s'ori
[01:07.233]You know say me and you no dey for same katigori
[01:11.546]Story long
[01:13.515]Igi-imu jinna s'ori
[01:16.202]You know say me and you no dey for same katigori
[01:20.796]Story long
[01:21.655]
[01:22.186]
[01:22.749][Verse 2]
[01:23.903]Ahn-ahn
[01:24.435]I know many boys want to be like me
[01:27.092]Many boys wan dey sound like me
[01:28.749]And still, many boys don dey backbite me, why?
[01:31.499](Ahn-ahn, ahn-)
[01:33.358]Some of these gatekeepers wan dey boycott me
[01:36.077]Some OGs don dey blackball me
[01:38.296]But I get Jesus wey go support me (And I get Jesus wey go support me)
[01:39.202]
[01:40.280][Chorus]
[01:40.827]I no know how I wan do am
[01:42.171]But e go soft (soft)
[01:44.092]And e go shock una, 'cause e go choke
[01:47.920]Even though I no know how I wan do am
[01:51.111]'Cause e go soft
[01:53.233]And e go shock una, 'cause e go choke
[01:53.764]
[01:54.671][Post-Chorus]
[01:59.320]Igi-imu jinna s'ori
[02:02.242]You know say me and you no dey for same katigori
[02:06.493]Story long
[02:08.430]Igi-imu jinna s'ori
[02:11.085]You know say me and you no dey for same katigori
[02:15.725]Story long
[02:16.257]
[02:16.851][Outro]
[02:18.274]So many stories untold (kripo)
[02:22.351]So many mysteries I gats to unfold
[02:26.866]The musical legacy I gats to uphold
[02:31.116]As I run with the data, dey try to dey download, oh
[02:35.960]All of them know say I bloody on code (bloody on code)
[02:39.476]The day wey every knee shall bow, every tongue confessing on God
[02:43.804]Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh
[02:48.586]You know the journey long, but Oritse don send me the compass for the road, oh
文本歌词
作词 : Olaitan Ikuforiji
作曲 : UFOT GODWIN/Adetiloye Samuel Oluwadurotimi
Hmm, no-no
(Yeah, ayy, the big man)
(Listen to the big men)

So many stories untold (kripo)
So many mysteries I gats to unfold
The musical legacy I gats to uphold
As I run with the data, dey try to dey download, oh no

All of them know say I bloody on code
The day wey every knee shall bow, every tongue confessing on God
Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh
I know the journey long, but Oritse don throw me the compass for the road, oh

I no know how I wan do am
But e go soft (Soft)
And e go shock una, 'cause e go choke
Even though I no know how I wan do am
'Cause e go soft
And e go shock una, 'cause e go choke

Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same katigori
Story long
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same katigori
Story long

Ahn-ahn
I know many boys want to be like me
Many boys wan dey sound like me
And still, many boys don dey backbite me, why?
(Ahn-ahn, ahn-)
Some of these gatekeepers wan dey boycott me
Some OGs don dey blackball me
But I get Jesus wey go support me (And I get Jesus wey go support me)

I no know how I wan do am
But e go soft (soft)
And e go shock una, 'cause e go choke
Even though I no know how I wan do am
'Cause e go soft
And e go shock una, 'cause e go choke

Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same katigori
Story long
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same katigori
Story long

So many stories untold (kripo)
So many mysteries I gats to unfold
The musical legacy I gats to uphold
As I run with the data, dey try to dey download, oh
All of them know say I bloody on code (bloody on code)
The day wey every knee shall bow, every tongue confessing on God
Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh
You know the journey long, but Oritse don send me the compass for the road, oh