专业歌曲搜索

Commas - Ayra Starr.lrc

LRC歌词下载
[00:00.000] 作词 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi
[00:01.000] 作曲 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi/Nnaemeka Ikechukwu Clinton
[00:04.930]Initiating rage process
[00:07.150]Oh
[00:11.820]Oh no
[00:16.050]Eh yeah eh yeah
[00:20.600]Na which kind life were I never see
[00:22.940]I carry God so I fear nothing
[00:25.370]Steady increasing the commas
[00:27.520]Comma comma commas
[00:30.140]Original no be parody
[00:32.400]E no fit clear for your memory
[00:34.920]Whether na winter or summer ajeh
[00:37.370]Barbados Havana livin' life
[00:40.160]See my fire burnin' bright
[00:42.850]Wetin dey inside me
[00:45.040]Smallie wey dey mighty
[00:46.970]Dem never know I kala tori mo fine
[00:49.620]Check and balance everything inside my mind daily
[00:53.540]Trust me you kiant fool me
[00:56.280]Energy wrong I log off
[00:58.240]Log off
[00:58.720]Mowa friendly and conscious
[01:00.280]And conscious
[01:01.090]I'm allergic to sokuso
[01:03.400]I'm not ready for confusion
[01:05.260]No no no no
[01:06.070]Dem telly me make I show love
[01:07.510]Show love
[01:08.250]Sability on gbona
[01:10.650]Everything na connection
[01:13.110]I'm not ready for confusion oh
[01:16.810]Things happen inside life
[01:19.130]Draw tattoo make I live my life
[01:21.540]Dreams come true if na fight
[01:24.130]Fight the fight make you no go tire
[01:26.270]Fire dey go
[01:28.680]Fire dey go
[01:29.970]You need to put your body and soul
[01:33.120]Leave your worries alone
[01:35.330]Barbados Havana livin' life
[01:37.650]See my fire burnin' bright
[01:40.210]Wetin dey inside me
[01:42.660]Smallie wey dey mighty
[01:44.450]Dem never know I kala tori mo fine
[01:47.250]Check and balance everything inside my mind daily
[01:51.290]Trust me you kiant fool me
[01:53.500]Oh
[01:54.010]Energy wrong I log off
[01:56.310]Mowa friendly and conscious
[01:58.480]I'm allergic to sokuso
[02:01.080]I'm not ready for confusion
[02:02.650]No
[02:03.390]Dem telly me make I show love
[02:05.830]Sability on gbona
[02:07.760]On gbona
[02:08.270]Everything na connection
[02:10.420]I'm not ready for confusion
[02:13.030]Confusion
[02:15.790]Na which kind life wey I never see
[02:18.070]I carry God so I fear nothing
[02:20.540]Steady increasing the commas
[02:22.700]Comma comma commas
[02:25.570]Eh yeah
[02:27.890]Eh yeah yeah yeah
[02:28.640]London
[02:30.100]Steady increasing the commas
[02:32.290]Comma comma commas
文本歌词
作词 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi
作曲 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi/Nnaemeka Ikechukwu Clinton
Initiating rage process
Oh
Oh no
Eh yeah eh yeah
Na which kind life were I never see
I carry God so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma comma commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer ajeh
Barbados Havana livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me you kiant fool me
Energy wrong I log off
Log off
Mowa friendly and conscious
And conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
No no no no
Dem telly me make I show love
Show love
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion oh
Things happen inside life
Draw tattoo make I live my life
Dreams come true if na fight
Fight the fight make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
Barbados Havana livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me you kiant fool me
Oh
Energy wrong I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
No
Dem telly me make I show love
Sability on gbona
On gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion
Confusion
Na which kind life wey I never see
I carry God so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma comma commas
Eh yeah
Eh yeah yeah yeah
London
Steady increasing the commas
Comma comma commas