[00:00.00] 作词 : Sadiq “WurlD” Onifade[00:00.21]Hummmmmmmmming Vocalizing intro[00:09.45]She no dey press[00:10.92]She tell me baby she no want stress[00:13.32]She got her own so she no dey press[00:15.78]Say na my vibe wey dey make am wet[00:17.76]Me I no dey press[00:20.67]Give me your loving don’t want no stress[00:23.01]Say many men dem dey try to press[00:25.47]Na only me wey dey make her press[00:29.07]Oh na na na[00:30.24]Baby no make me go all la la out[00:32.76]Press on your buttons all na na na night[00:35.13]I won’t press your feelings[00:36.30]I won’t cross those lines yeah[00:38.04]I know so many will tell you lies[00:39.87]Lie on my past so that we can divide[00:42.06]It’s no lie for you, I go all la la out[00:44.55]For you, anything I go all la la out yeah[00:47.79]And I don’t wanna waste your time[00:50.19]Catching my high with your vibe[00:52.59]Giving me the signs, I’m looking in your eyes[00:55.02]Love it when you smile and giving me that whine[00:57.39]Eyayiyahiyai don’t like[01:00.00]Wasting my time pushing on the wrong tribe[01:02.28]Many evil things wey my eyes don see[01:04.83]only thing I need is the way you make me feel yeah[01:07.59]She no dey press[01:09.12]She tell me baby she no want stress[01:11.52]She got her own so she no dey press[01:13.98]Say na my vibe wey dey make am wet[01:15.96]Me I no dey press[01:18.87]Give me your loving don’t want no stress[01:21.21]Say many men dem dey try to press[01:23.64]Na only me wey dey make her press[01:27.24]I ain’t never make I wait pronto pronto[01:29.64]Giver her anything she want pronto pronto[01:32.07]Press her button make she come pronto pronto[01:34.38]Me o no go let you go pronto pronto[01:36.99]I ain’t never make I wait pronto pronto[01:39.36]Giver her anything she want pronto pronto[01:41.76]Press her button make she come pronto pronto[01:44.13]Me o no go let you go pronto pronto[01:46.68]Oh na na na[01:47.88]your touch is spiritual, human divine[01:50.04]the way your dey make go all la la out[01:52.62]Chop all my money go all la la out yea[01:55.65]I need you everyday by my side[01:57.48]if you trust me with your heart[01:58.71]I won’t let you cry[01:59.97]If you trust me with your body[02:01.26]I won’t let you drown[02:02.19]For your anything I go all la la out yeah[02:05.40]And I don’t wanna waste your time[02:07.86]Catching my high with your vibe[02:10.17]Giving me the signs, I’m looking in your eyes[02:12.60]Love it when you smile and giving me that whine[02:14.91]Eyayiyahiyai don’t like[02:17.49]Wasting my time pushing on the wrong tribe[02:19.86]Many evil things wey my eyes don see[02:22.41]only thing I need is the way you make me feel yeah[02:25.11]She no dey press[02:26.70]She tell me baby she no want stress[02:29.10]She got her own so she no dey press[02:31.53]Say na my vibe wey dey make am wet[02:33.51]Me I no dey press[02:36.48]Give me your loving don’t want no stress[02:38.79]Say many men dem dey try to press[02:41.25]Na only me wey dey make her press[02:44.88]I ain’t never make I wait pronto pronto[02:47.25]Giver her anything she want pronto pronto[02:59.34]Press her button make she come pronto pronto[03:04.08]Me o no go let you go pronto pronto[03:13.98]I ain’t never make I wait pronto pronto[03:15.81]Giver her anything she want pronto pronto[03:18.78]Press her button make she come pronto pronto[03:21.15]Me o no go let you go pronto pronto