专业歌曲搜索

Commit - Kenah.mp3

Commit - Kenah.mp3
Commit - Kenah
[00:00.00] 作曲 : Hulla [00...
[00:00.00] 作曲 : Hulla
[00:17.16]We dey high on the pami
[00:19.17]Over the moon and I’m all in my feelings
[00:21.27]I get some gees wey wan commit
[00:23.55]Be like my tune e dey make your body dey shake what is this egbami
[00:28.08]Call on your gees make dem come through with all their friends and all of the baddies
[00:32.22]Hulla baloo on the beat and you know why I carry the rhythm to
[00:35.82]Gwagwalada
[00:36.93]Red light wey no dey off
[00:38.64]We steady jamming from Berger to Mazza Mazza
[00:41.37]You no know wetin dey sup
[00:42.99]Some of my guys wey wan blow dem no normal normal
[00:45.78]long as you feeling the vibe
[00:47.49]We go see later so meet me for Gwagwalada
[00:49.92]My red light no dey off
[00:51.96]My red light no dey off
[00:54.99]I say make you commit
[00:56.97]Commit
[00:58.02]Commit
[00:59.58]I say make you commit
[01:01.38]Commit
[01:04.02]I say make you commit o
[01:05.88]Commit
[01:06.93]Commit
[01:08.49]I say make you commit
[01:28.62]Commit
[01:28.89]Ojuju calabar calabar calabar kala Kala
[01:31.95]Hold me for leg like na hamtana Hama
[01:34.20]You dey distort my antenna oh na
[01:36.45]Oh na oh na
[01:38.88]So no go dey disguise o
[01:40.89]Omo your card e don decline o
[01:43.44]More life to my day ones o
[01:45.21]see you when I’m back in
[01:46.92]Gwagwalada
[01:48.06]Red light wey no dey off
[01:49.77]We steady jamming from Berger to Mazza Mazza
[01:52.47]You no know wetin dey sup
[01:54.09]Some of my guys wey wan blow dem no normal normal
[01:56.91]long as you feeling the vibe
[01:58.62]We go see later so meet me for gwagwalada
[02:01.02]My red light no dey off
[02:03.06]My red light no dey off
[02:06.18]I say make you commit
[02:08.07]Commit
[02:09.15]Commit
[02:10.68]I say make you commit
[02:12.51]Commit
[02:15.12]I say make you commit o
[02:16.92]Commit
[02:18.03]Commit
[02:19.59]I say make you commit
[02:21.45]Commit
展开