专业歌曲搜索

Anita - Victony.mp3

Anita - Victony.mp3
Anita - Victony
[00:00.000] 作曲 : Gaetan J...
[00:00.000] 作曲 : Gaetan Judd/Richard Olowaranti Mbu Isong/Anthony Ebuka Victor
[00:01.178][Intro]
[00:02.981]Ooh
[00:06.588]Oh, yeah, yeah, oh
[00:09.329]Ayy
[00:09.884][Verse 1]
[00:10.952]Girl for your informat'
[00:12.584]I no fit mercy for any person, wey go try mess with my mercy, on (Yeah, yeah oh)
[00:18.411]Hey, no be Instagram challenge oh
[00:21.321]No go double dare my baby
[00:23.234]No come dey do Tacha and Mercy, oh, ayy
[00:25.968]Seriously ooh, oh-oh
[00:30.195]Seriously ooh, oh-oh
[00:34.490]E dey touch me ooh, oh
[00:38.656]E dey touch me ooh, oh-oh
[00:43.381]Hm, ah-ah
[00:44.287][Chorus]
[00:45.008]Ayy-ayy
[00:45.927]Anita, 'Nita bae
[00:47.897]Wetin Anita bake?
[00:49.791]I want to eat Anita cake, ooh
[00:52.882]Ayy-ayy
[00:54.374]Anita, 'Nita bae
[00:56.368]Wetin Anita bake?
[00:58.308]I want to eat Anita cake, ooh
[01:00.553]Ayy-ayy
[01:02.994]Anita, 'Nita bae
[01:05.033]Wetin Anita bake?
[01:06.961]I want to eat Anita cake, ooh
[01:10.468]Ayy-ayy
[01:11.685]Anita, 'Nita bae
[01:13.747]Wetin Anita bake?
[01:15.548]I want to еat Anita cake, ooh
[01:18.683][Verse 2]
[01:18.991]Hey
[01:19.791]Girl, your booty get mind on е own
[01:21.700]Bum-bum wey dey eye my pocket
[01:23.887]Dey do me like Angéli' 'Jo
[01:25.668]Wetin me I dey find na sure bet
[01:28.217]I go still kolobi my own
[01:30.039]Girl, you know say my money na longest
[01:32.547]Fela Kuti, igbo no long reach, hmm
[01:35.709]Excellent baby, oh
[01:37.261]Fe fe ne baby, oh
[01:38.905]Fe fe ne me
[01:40.337]Ihe mna cho
[01:41.430]Wetin Iheanacho dey find outside your domot?
[01:45.033]Seriously oh, seriously
[01:49.457]Ooh, yeah, ooh
[01:53.126][Chorus]
[01:53.782]Ayy-ayy
[01:54.654]Anita, 'Nita bae
[01:56.545]Wetin Anita bake?
[01:58.390]I want to eat Anita cake, ooh
[02:00.686]Ayy-ayy
[02:02.950]Anita, 'Nita bae
[02:05.010]Wetin Anita bake?
[02:06.987]I want to eat Anita cake, ooh
[02:10.739]Ayy-ayy
[02:11.744]Anita, 'Nita bae
[02:13.627]Wetin Anita bake?
[02:15.519]I want to eat Anita cake, ooh
[02:19.083]Ayy-ayy
[02:20.250]Anita, 'Nita bae
[02:22.784]Wetin Anita bake?
[02:24.134]I want to eat Anita cake, ooh
展开