专业歌曲搜索

SWEET MOTHER - D'mo ott.mp3

SWEET MOTHER - D'mo ott.mp3
SWEET MOTHER - D'mo ott
[00:00.000] 作词 : 无 [00:01...
[00:00.000] 作词 : 无
[00:01.000] 作曲 : 无
[00:20.909]Sweet mother, I no go forget you
[00:25.909]For the suffer wey you suffer for me yeah
[00:30.904]Sweet mother, I no go forget you
[00:35.405]For the suffer wey you suffer for me yeah
[00:40.155]When I dey cry, my mother go carry me
[00:44.895]She go say my pikin, wetin you dey cry yeah yeah
[00:49.887]Stop stop, stop stop, stop stop
[00:55.906]Make you no cry again ooh
[00:59.398]Sweet mother, I no go forget you
[01:04.391]For the suffer wey you suffer for me yeah
[01:09.156]Sweet mother, I no go forget you
[01:13.908]For the suffer wey you suffer for me yeah
[01:18.655]When i dey hungry my mom go run up and down
[01:23.395]She dey find me something wey I go chop
[01:28.156]If i no sleep, my mother no go sleep
[01:32.905]If i no chop, my mother no go chop
[01:37.635]She no dey tire ooo
[01:40.155]Sweet mother
[01:42.405]I no go forget the suffer wey you suffer for me yeah
[01:47.655]Sweet mother aah
[01:52.137]Sweet mother oh I love you
[01:57.156]Sweet mother aah
[02:01.897]Sweet mother oh I love you
[02:06.657]Sweet mother aah
[02:11.407]Sweet mother oh I love you
[02:16.156]Sweet mother aah
[02:21.154]Sweet mother oh I love you
展开