专业歌曲搜索

Adulthood Anthem - Lade.mp3

Adulthood Anthem - Lade.mp3
Adulthood Anthem - Lade
[00:00.000] 作曲 : Oyetundu...
[00:00.000] 作曲 : Oyetundun Omolade
[00:00.187]Nobody go ask if you don chop
[00:02.880]Nobody go send you free money
[00:05.645]If you no get na you sabi
[00:07.650]Adulthood na scam
[00:11.407]Oh oh
[00:13.168]Panra Panra
[00:15.936]I heard that you’re looking for lade oh
[00:20.454]Please don’t judge me
[00:22.459]Cos I won’t judge you
[00:24.469]Na wetn dem tell me I believe
[00:25.728]Na wetn dem tell you you believe
[00:27.490]As I wake up this morning (uhn uhn uhn uhn)
[00:29.742]Landlord don call me (uhn uhn uhn uhn)
[00:32.008]My padi don ring my phone say wey that thing wey you promise me
[00:35.778](Lade wey the level na?)
[00:36.780]I no say you no go believe
[00:38.530]Dem no tell me say na so е dey be
[00:41.798]Abegi takе me back to days when e be say na just to play and chop ohh
[00:46.565]Eyy Ahhh
[00:47.997]Adulthood na scam
[00:49.257]You better get am for your mind (You better know this oh)
[00:52.702]You gast to hustle, make a living 24/7
[00:56.474]Nobody go ask if you don chop
[00:58.726]Nobody go send you free money
[01:01.493]If you no get na you sabi
[01:03.757]Adulthood na scam
[01:06.263]If you no get na you sabi
[01:08.526]You no fit reason your padi oh
[01:10.951]But if na dem need you, dem go come to you come dey give you different
[01:14.976]Story oh (eh eh), Story oh (ehn ehn)
[01:17.989]This is superstory oh
[01:20.252]Though the story touch me oh
[01:22.257]But I no fit send you money oh
[01:24.508]If I say make I calculate (calcula)
[01:26.517]Wetn I dey spend from Monday to Sunday (sunday)
[01:29.279]Dey make me reminisce on those days
[01:31.285]Wey pocket money go yapa for my pillow case (oh)
[01:34.307]Now I gast send the money lole oh (lole oh)
[01:36.558]Everything wey I want I must pay oh
[01:39.075]Mogbe oh
[01:40.078]I fit go give everything to become a child again
[01:42.832]Ahhh
[01:44.094]Adulthood na scam
[01:45.597]You better get am for your mind
[01:48.107]You gast to hustle, make a living 24/7 (dem no dey person oh)
[01:52.378]Nobody go ask if you don chop (dem no dey yarn person oh)
[01:54.633]Nobody go send you free money (dem no go tell you yeah)
[01:57.399]If you no get na you sabi
[01:59.406]Adulthood na scam (big big scam oh)
[02:02.674]Adulthood na scam (scam oh)
[02:03.936]You better get am for your mind (oh oh oh oh)
[02:06.701]You gast to hustle, make a living 24/7 (24/7 yeah yeah)
[02:10.960]Nobody go ask if you don chop (24/7 oh)
[02:12.965]Nobody go send you free money (dem no dey tell you yeahh)
[02:15.988]If you no get na you sabi
[02:17.993]Adulthood na scam (na na scam oh)
[02:22.762]Leave me I wan become a child again
[02:27.791]I wan become a child again
[02:32.563]I want to play inside the rain
[02:36.830]Cos Adulthood na scam
展开