专业歌曲搜索

New Religion - Olamide/Asake.mp3

New Religion - Olamide/Asake.mp3
New Religion - Olamide/Asake
[00:00.000] 作词 : Olamide ...
[00:00.000] 作词 : Olamide Adedeji/Ahmed Olalade Asake
[00:00.198] 作曲 : Olamide Adedeji/Ahmed Olalade Asake
[00:00.397]{Chorus: Asake}
[00:07.390]Olomi wombe o
[00:18.369]Ko de ye koma lobe
[00:21.032]Lifestyle Agba baller
[00:22.364]R.I.P to Pele
[00:23.695]Dribble like Maradona
[00:25.034]Baby malosonta
[00:26.648]Nobody to ta
[00:28.004]Lagos to Minnesota
[00:29.063]No cap
[00:30.125]Nobody wey dey hotter
[00:31.199]I no fit
[00:32.010]No fit do mediocre
[00:33.359]O ri Balenciaga
[00:35.238]I got moves like jagger
[00:36.852]I know jago I know jaga
[00:38.175]No dey follow me dey taka
[00:39.788]New religion eckankar
[00:41.414]Premium be the swagger
[00:43.014]No send no baga
[00:44.617]Nfana ibaga
[00:45.959]It be like say dem dey gather oh
[00:47.326]For my matter oh
[00:48.657]I get the magic
[00:49.724]Abracadabra oh
[00:50.514]{Verse 1: Olamide}
[00:51.040]Wo black face lo ko hard life, I just dey chop life
[00:53.467]No stressing living soft life
[00:54.806]I don’t know how I survive this tour life
[00:56.670]Girls weh want get my baby reach 4/5
[00:59.085]Every word weh de come out of my mouth
[01:00.931]I de monetize am baba I no get energy
[01:02.848]And I can’t really shout and I can’t really mtcheww wo
[01:06.312]Mio shakomo remedy
[01:07.416]Cash money cash Moolah
[01:09.035]Cash in cash out baby why should I
[01:11.653]Catch feelings more than a flight baby cancel am
[01:13.242]E de pain me like blackface and tribunal
[01:15.382]Wo! I too soft like puff puff
[01:17.261]And my bank alert bad, you go mad you go off
[01:19.943]Guy you better wear glove
[01:21.797]Before you touch am
[01:23.131]It dey hot it dey smoke it dey burn
[01:24.477]{Chorus: Asake}
[01:24.737]Olomi wombe o
[01:25.806]Ko de ye koma lobe
[01:28.232]Lifestyle Agba baller
[01:30.091]R.I.P to Pele
[01:31.153]Dribble like Maradona
[01:32.482]Baby malosonta
[01:34.065]Nobody to ta
[01:35.413]Lagos to Minnesota
[01:36.732]No cap
[01:37.519]Nobody weh de hotter
[01:38.600]I no fit
[01:39.396]No fit do mediocre
[01:40.749]O ri Balenciaga
[01:42.622]I got moves like jagger
[01:44.233]I know jago I know jaga
[01:45.554]No dey follow me de taka
[01:47.193]New religion eckankar
[01:48.782]Premium be the swagger
[01:50.662]No send no baga
[01:51.995]Nfana ibaga
[01:53.590]It be like say dem dey gather oh
[01:54.948]For my matter oh
[01:56.543]I get the magic
[01:57.338]Abracadabra oh
[01:58.629]{Verse 2: Olamide}
[01:58.912]Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
[02:00.560]I no get strength to be fair
[02:01.891]No intruding my private affair
[02:03.777]Be you family or my friend
[02:05.904]Oya pause shoti gbo scores
[02:08.072]Nigga of course why you come dey pompous
[02:10.214]Flow so delirious stupendous
[02:11.551]And the opps they envious
[02:13.413]They can’t be us
[02:14.742]I accept say I change me I no be same guy
[02:16.344]I de push P everyday I be game guy
[02:18.215]Only dead fish goes with the flow dead guy
[02:20.332]No de whine me I no de joke omo take time
[02:22.490]Travel all around the globe, obo do oyinbo
[02:24.599]We dey take pictures, we dey strike we dey pose
[02:27.020]My G my shit really fly, too dope
[02:28.864]And the girls sniffing on my body like dem dey do coke
展开