[00:21.815]What have you done to me[00:26.977]I no know, oh yeah[00:31.266]What have you done to me[00:36.089]I no know oh[00:38.532][00:38.796]Believe me[00:40.691]Believe me[00:42.017]Believe me[00:43.619]E gats be you[00:45.208]I need you[00:46.555]I need you for my family[00:49.760]Believe me[00:51.617]Believe me[00:52.965]E gats be you[00:54.845]I need you[00:55.911]I need you for my family[00:58.071][00:58.593]It must be you[01:01.009]It must be you o Anwuli[01:03.959]I need you[01:05.840]I need you for my family[01:08.811]It must be you[01:10.715]It must be you o Anwuli[01:13.642]I need you[01:15.266]I need you for my family[01:19.073]Oh baby o[01:20.979]Been in love with you for days[01:23.694]I don dey wait you for so long[01:26.655]Sho mọ[01:28.791]I’m crazy o[01:31.087]Girl, I’m crazy over you[01:32.970]Na wetin man go do to make you know[01:36.494][01:36.765]Wetin you wan believe if you no believe me[01:39.168]I will not deceive do not deceive me[01:41.328]And my love go pass the love you give me[01:43.756]If I fall your hand abeg delete me[01:46.977]Wetin you wan believe if you no believe me[01:48.871]I will not deceive do not deceive me[01:51.007]And my love go pass the love you give me[01:53.165]If I fall your hand abeg delete me yeah[01:55.859][01:56.396]Baby, baby, baby[01:58.008]What have you done to me[02:00.707]I no know, oh yeah[02:05.263]What have you done to me[02:11.453]I no know[02:14.170][02:14.447]Believe me[02:16.596]Believe me[02:17.657]Believe me[02:19.262]E gats be you[02:21.145]I need you[02:22.215]I need you for my family[02:25.686]It must be you[02:27.570]It must be you o Anwuli[02:30.528]I need you[02:32.154]I need you for my family[02:34.904]Oh pretty, pretty[02:35.704]My pretty pretty[02:36.774]Make I give you my name[02:38.119]Oya follow me let’s go[02:40.269]Bend down low[02:41.626]Follow me make we go[02:43.518]Oh pretty, pretty[02:44.859]My pretty pretty[02:46.673]Make I give you my name[02:47.742]Oya follow me let’s go[02:49.682]Bend down low[02:51.017]Follow me make we go[02:53.176][02:53.455]Wetin you wan believe if you no believe me[02:55.615]I will not deceive do not deceive me[02:57.763]And my love go pass the love you give me[03:00.456]If I fall your hand abeg delete me[03:02.593]Wetin you wan believe if you no believe me[03:05.274]I will not deceive do not deceive me[03:07.448]And my love go pass the love you give me[03:09.896]If I fall your hand abeg delete me yeah