专业歌曲搜索

PAMI - Dj Tunez/WizKid.mp3

PAMI - Dj Tunez/WizKid.mp3
PAMI - Dj Tunez/WizKid
[00:00.000] 作词 : WizKid/A...
[00:00.000] 作词 : WizKid/AdeKunle Gold/Omah Lay
[00:01.000] 作曲 : WizKid/AdeKunle Gold/Omah Lay
[00:10.786]Pami
[00:12.086]Mm-mm
[00:15.567]Na me
[00:19.312]Pami, pami oh gbon gbon
[00:22.657]Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh
[00:27.507]Because me I no get time, pami oh
[00:32.202]Baby, don't kill my vibe, pami oh
[00:36.432]Shey we go make am 'til the morning
[00:40.712]Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (Mo gbe o)
[00:46.671]If we do am make we softly now
[00:50.307]'Cause all my money I go give titi lai lai a ma shaye oh (Mo gbe o woah woah woah), yea
[00:57.761]Ebelebe m oh woah ou woah
[00:59.586]See your love is so insane oh
[01:01.966]Na only you wey fit tame oh
[01:04.379]This my head wey dey craze oh
[01:06.183]Baby, girl for you I mad all the time oh
[01:08.812]Dem no fit quench our flame oh
[01:11.216]I am not afraid to let you know say
[01:13.550]Say na you I want and I'm loving the things you dey make me do now
[01:18.783]Go shawty, don't treat me like a fool now
[01:23.662]Oh baby
[01:25.591]Baby girl, I no be jew now, go shawty
[01:29.748]Na me be one for you now
[01:33.077]Say every morning, every night, everyday, oh my baby
[01:35.873]Pami, pami, pami, pami
[01:40.459]O fe pami, pami, pami, pami oh
[01:45.413]O pami, pami, pami, pami
[01:50.010]O fe pami, pami, pami
[01:54.265]Mi señor, señor
[01:56.317]Somebody call the popo (Popo)
[02:01.090]I want to report a murder case (Murder)
[02:05.849]Somebody call the popo, on my baby oh
[02:10.577]One man down on the love highway (Oh no)
[02:14.137]Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh
[02:18.565]Look what you done to me
[02:20.330]Look what you done to me, oh why, oh why
[02:23.934]Somebody call the popo (Popo)
[02:26.419]This love e go make me commit oh
[02:29.011]My baby oh, do me tender olomi oh
[02:33.419]Pami oh, pami, pami, pami
[02:38.094]O fe pami, pami, pami, pami
[02:42.767]O pami, pami, pami, pami oh
[02:47.331]O fe pami, pami, pami
[02:51.494]Melatonin overdose
[02:53.388]One shot, polly, I have to blow
[02:55.534]I get high when my life is low
[02:58.168]'Cause up, there it just feels like home
[03:01.140]Everywhere maranma
[03:02.979]No time to check calendar
[03:05.213]No time, you can't kill my vibe oh
[03:08.565]You can't kill my vibe
[03:11.924]Pami, pami oh gbon gbon
[03:15.337]Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh
[03:19.986]Because me I no get time, pami oh
[03:24.847]Baby, don't kill my vibe, pami oh
展开