[00:00.000] 作词 : David Adeleke/Oladeinde Okubajo[00:01.000] 作曲 : David Adeleke/Oladeinde Okubajo[00:02.197]My baby jo jowo[00:04.947]Jo jowo[00:06.701]My baby jo jowo,[00:08.951]My baby jo jowo[00:11.206]Jowo...[00:13.956]One time, tiri gbosa for the two person wey born you[00:18.206]I never want to try lose you,[00:20.203]try dem no born me well[00:23.453]I no fit tire for your matter,[00:24.696]lailai say I no do[00:27.707]Suddenly man calm down,[00:29.201]man down for only you, yeah[00:32.451]Many, many man dey try to whine you,[00:34.704]I no really mind dey just dey whiny[00:37.200]Many, many girl dey try to whine me,[00:39.452]baby no go whine, dey just be whiny[00:41.705]Many, many man dey try to whine you,[00:44.201]I no really mind dey just dey whiny[00:46.452]Many, many girl dey try to whine me,[00:48.706]baby no go whine, dey just be whiny[00:51.202]So me say jo, jowo,[00:53.698]look into my eyes, oh baby, jowo[00:55.950]Will you be my wife? Oh baby, jowo[00:58.702]Baby, oh ya raga, raga, ragabomi[01:01.452]Jo, jowo, look into my eyes, oh baby, jowo[01:05.204]Will you be my wife? Oh baby, jowo, baby oh[01:10.949]Jo, jowo, my baby jo, jowo[01:14.701]My baby jo, jowo...jowo[01:19.704]Amina, zo mana.[01:21.955]Answer me jo, chasin' me now[01:24.451]It be like you be my destiny, nah,[01:26.705]this kind of love e no dey similar[01:29.202]Amina, mutuniya,[01:31.198]mo la e go, gbo temi na[01:33.706]No-no no me, ori kakirimo,[01:35.957]su momi girl,[01:37.200]baby speak to me now[01:38.454]Many, many man dey try to whine you,[01:40.707]I no really mind dey just dey whiny[01:42.946]Many, many girl dey try to whine me,[01:45.453]baby no go whine, dey just be whiny[01:47.950]Many, many man dey try to whine you,[01:49.947]I no really mind dey just dey whiny[01:52.455]Many, many girl dey try to whine me,[01:54.697]baby no go whine, dey just be whiny[01:56.947]So me say jo, jowo,[01:59.455]look into my eyes, oh baby, jowo[02:01.951]Will you be my wife? Oh baby, jowo[02:04.448]Baby, oh ya raga, raga, ragabomi[02:07.201]Jo, jowo,[02:08.953]look into my eyes, oh baby, jowo[02:11.207]Will you be my wife? Oh baby, jowo,[02:13.957]Baby, oh ya raga, raga, ragabomi[02:16.698]Jo, jowo,[02:18.449]My baby jo, jowo[02:20.703]My baby jo, jowo...jowo[02:26.705]Jo, jowo[02:28.203]My baby jo, jowo[02:30.200]My baby jo, jowo...jowo