[00:00.00] 作词 : Favour Anietie Sunday[00:00.00] 作曲 : Favour Anietie Sunday[00:00.00]Rensuka first son Skinny[00:05.49]Dem say i too dey robo[00:11.37]Dem say i too dey raba[00:12.66]Say i too dey robo robo[00:14.01]Say i too dey raba raba[00:15.27]Say i too dey mm mm[00:16.44]Dem say i too dey ah ah..eh (Hallah Mah Name You Know, Right)[00:21.87]Dem wan stop e my shine o[00:24.33]They want to bring me down o[00:26.91]Dem wan stop e my flow o[00:28.80]But dem no know oo oho[00:31.77]Say na by the grace of God o[00:33.57]Na him dey make me dey blend o[00:36.87]Na him dey make me dey rise o[00:38.40]But still dem no wan know.[00:40.35]Dem say i too dey mumu[00:41.64]Dem say I too dey kolo[00:42.96]Say i too dey waka waka[00:44.28]I no get e motto and na God wey me i follow, thank God I no be homo[00:48.12]Everything dem talk but na me wey dem dey follow[00:51.75]That's why I say[01:01.41]Hold am there o[01:06.36](Shut up your mouth oo oho)[01:06.42]No dey talk o[01:11.76](Anything you no know oh oh oh)[01:11.76]Hold am there o[01:15.81](Shut up your mouth oh oho)[01:16.44]No dey talk o[01:21.36](Anything you no know eh)[01:21.39]This life wey we live[01:22.86]Winchi winchi dem plenty[01:26.28]But no matter what dey do, our pocket no go empty[01:29.67]E no go empty o oh oh[01:31.98]Dem wan make our clean hands become dirty oo[01:36.36]But no matter what they do[01:38.01]Our pocket go dey heavy o[01:39.99]E no go empty oo.[01:42.27]Dem say i too dey mumu[01:49.20]Dem say i too dey kolo[01:53.67]Say i too dey waka waka[01:55.05]I no get e motto and na God wey me i follow thank God i no be homo[01:58.86]Everything dem talk but na me wey dem dey follow[02:01.17]That's why I say[02:01.98]Hold am there o[02:06.75](Shut up your mouth o oho)[02:07.02]No dey talk o[02:11.34](Anything you no know oo oho)[02:11.34]Hold am there o[02:15.78](Shut up your mouth oo oho)[02:15.78]No dey talk o[02:19.47](Anything you no know eh)[02:20.58]Dem say i too dey robo[02:22.65]Dem say i too dey raba[02:24.06]Say i too dey robo robo[02:25.35]Say i too dey raba raba[02:26.67]Say i too dey mm mm[02:27.87]Say i too dey ah ah...eh[02:40.02]Rensuka first son skinny.