[00:00.000] 作曲 : Ayra star[00:10.810]Pa pa ri, pi pa pa ri pa,[00:13.229]Pa pa ri, pi pa pa ri pa,[00:15.654]Pa pa ri, pa,[00:21.324]Sabi girls no dey too like talk,[00:24.025]Animals dey in human form,[00:26.280]Padi man, nobody like work,[00:28.426]But you must hustle of you wan chop,[00:30.831]E no finish dem wan fight us,[00:33.200]If them dey run dem no fit catch up,[00:35.491]I no dey form say I too righteous,[00:37.783]No come dey form say you too like us,[00:40.418]Me no get time for the hate and the bad energy,[00:43.530]Got my mind on my money,[00:45.826]Make you dance like Poco Lee,[00:48.266]Steady green like broccoli,[00:50.412]Steady on my grind no wan hear what they wan telly me,[00:53.157]Kudi na my fantasy,[00:55.343]Dem wan dey check if my tap e no rush,[00:58.518]But e dey rush,[00:59.644]E dey rush well well,[01:01.148]E be much,[01:01.994]Na God dey make my tap, e dey rush,[01:05.035]The kind money we touch,[01:08.038]But e dey rush,[01:09.185]E dey rush well well,[01:10.541]E be much,[01:11.723]No be hype, everybody dey crush,[01:14.650]There's no dulling with us (There's no dulling with us).[01:18.059]Pa pa ri, pi pa pa ri pa,[01:20.389]Pa pa ri, pi pa pa ri pa,[01:22.833]Pa pa ri, pa ri pa pa ri,[01:27.548]Jofunmi Japata, I dey go ghana,[01:29.913]You never touch, you dey form papas,[01:32.303]Which kind money we never see before,[01:34.681]Kosi elomi, gat me feeling I'm the one,[01:42.711]Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje,[01:45.220]You can't count my grace,[01:45.257]I just dey my lane, my lane,[01:48.045]Me no getty time for the hate and the bad energy,[01:50.805]Gat my mind on my money,[01:53.182]Make you dance like poco lee,[01:55.404]Steady green like broccoli,[01:57.534]Steady on my grind no wan hear what they want telly me,[02:00.249]Kudi na my fantasy,[02:02.613]Dem won dey check if my tap e no rush,[02:05.799]But e dey rush,[02:06.969]E dey rush well well, e be much,[02:09.198]Na God dey make my tap, e dey rush,[02:12.160]The kind money we touch,[02:15.315]Edey rush,[02:16.688]E dey rush well well, e be much,[02:18.791]No be hype everybody dey crush,[02:21.739]There's no dulling with us (There's no dulling with us),[02:24.916]'Cause e dey rush,[02:25.967]E dey rush well well,[02:27.522]E be much,[02:28.282]Na God dey make my tap, e dey rush,[02:31.381]The kind money we touch,[02:34.467]E dey rush,[02:35.591]E dey rush well well, e be much,[02:37.839]No be hype everybody dey crush,[02:40.942]There's no dulling with us (There's no dulling),